Raya saves Arsenal again in the UCL.
#chelsea #mancity #premierleague #football #kombos
source
43 thoughts on “Chelsea players plead with coach to lift ban on Enzo Fernandez.”
Comments are closed.
Raya saves Arsenal again in the UCL.
#chelsea #mancity #premierleague #football #kombos
source
Comments are closed.
No be joke.
Raya: Oh!
😂😂😂
Arteta na real militant I swr😂
Him dun instill fear for him players body sotey even to appear for office u go dey fear
Sorry am later
I know why I de beg o
Raya don cover post with "the blood of Jesus" 😂😂😂😂
Heey gnext una wan use laugh finish me 😂😂😂😂
Real Madrid no dey use logic and fact to win match na fact😂😂
Omo we need to see the likes of, klopp, Ten hag, Amorim even ole, I don miss dem oooo😂😂😂😂
No b joke, oh 😂
From Ronaldo boy to player wey dey beg for another player to play match 😂😂😂😂
Garnacho 😂😂😂
Raya keh 😭😂
Arteta wassup
Coachey abeg I Arsenal fan may Chelsea draw with man city
😂😂😂😂😂😂😂
Each ever way it will be a win for Chelsea fans
Garnacho is begging so they won't sack Liam cos if they sack him the next coach might not play him as Liam does
Coach I know why I dey beg o!😂😂😂
😂😂
😂😂😂❤
Raya don block post😂
I know why I dey beg o 😂😂😂
coachey i know why i dey beg o🤣🤣
😂😂😂😂
So funny
E remain small, Raya for piss for body
This Garnacho begging sound like threat😂😂😂
Too short please make it long time
Sharp 😂
5:0 knackin 😂
❤❤❤❤
Oga #GnextStudios, for once, Oga Arteta is in a good mood. No AK-47 for Raya (as in eh, if him be 9ja President, him for don save our economy true true).
Ehen, make joy reach me too with the retro Arsenal jersey. #COYG
As for Mrs. Rose, please have Messi and Ronaldo on Enzo. We need all the help we can get to make sure that Oga Guardiola doesn't drink the #EPL trophy this season.
Na people like you fit save marriages and Nigerian economy😅😅
Raya don block post with the blood of Jesus 😅😅😅😅
😂😂😂
My Port Harcourt collect stray bullet 😂😂😂
Why everybody fear Arteta like this even Raya wey no do bad thing still dey fear😂😂😂
True true Arteta nah bully😂😂😂
Oh god I don Dey wait for this Enzo 😂video ❤😂😂😂
If not for respect way Lampard get for Mourinho hin supposed don rush am, baba too enter Lampard I swear 😂
Nice one Gnext I dey always feel you
I come first o
😂😂😂
Mou came with violence 😅
Raya dey fear😂
Nice one bro
😂😂😂😂😂
First from Lagos 😂😂